letra de e be you - daisy2une
daisy2une again o
baby let me love you
baby please make you come gimme love ayy
baby i dey beg make you come gimme love ayy
girl, i fit kpai if i no fit get your love ayy
say girlie i fit kpai if i no fit get your love ayy
omoge, see i love the things you do
everyday and night i swear na you dey my mind
baby you fine, and like a star you shine
can’t get enough of you
girl, could you please be mine
baby be mine, please baby be mine
be my superwoman lemme be your superman
mr right, yes i’m mr right
me no go do you wrong
me go always do you right
say if you gimme loving wey go make me feel alright
anything you like girl, me go like too
anything i buy girl, i go buy for two
know say when you carry belle you go born two
say if you gimme loving wey go make me feel alright
anything you like girl, me go like too
say anything i buy girl, i go buy for two
know say when you carry belle you go born two
your body dey humble me
girl, i no go lie
say your body dey humble me
e be you wey dey handle me
girl, i no go lie
e be you wey dey handle me
your body dey humble me
girl, i no go lie
say your body dey humble me
e be you wey dey handle me
girl, i no go lie
e be you wey dey handle me
baby for your love i fit to do anything
say e be you wey dey make my belle sweet
anything for you girl, i no go think am twice
anytime i dey with you, girl you always treat me nice
pretty pretty pretty girl, everything about you so lovely
i wanna love and love you girl
like no other man can love you
and girlie you dey make my head dey swell
mami you dey make me loose my mind
baby for you i sing this song
girlie you deserve only the best
baby let me love you like no other can
treat you right and never ever make you cry
girl for you i sing this song
girlie you deserve only the best
your body dey humble me
girl, i no go lie
say your body dey humble me
e be you wey dey handle me
girl, i no go lie
e be you wey dey handle me
your body dey humble me
girl, i no go lie
say your body dey humble me
e be you wey dey handle me
girl, i no go lie
e be you wey dey handle me
say if you gimme loving wey go make me feel alright
anything you like girl, me go like too
anything i buy girl, i go buy for two
know say when you carry belle you go born two
say if you gimme loving wey go make me feel alright
anything you like girl, me go like too
say anything i buy girl, i go buy for two
know say when you carry belle you go born two
your body dey humble me
girl, i no go lie
say your body dey humble me
e be you wey dey handle me
girl, i no go lie
e be you wey dey handle me
your body dey humble me
girl, i no go lie
say your body dey humble me
e be you wey dey handle me
girl, i no go lie
e be you wey dey handle me
letras aleatórias
- jovana tipsin › letra de diablo - jovana tipšin
- mugizora › letra de tragic - mugizora
- lovevoid08 › letra de not gonna lie - lovevoid08
- pk est › letra de the only ones - pk (est)
- thai mcgrath › letra de law is love (tears of themis: mystery of bakerlon song) - thai mcgrath
- ydane › letra de sorcier - ydane
- these new south whales › letra de going outta my mind - these new south whales
- lil blair › letra de my tears fell in synchronisation with the rain - lil blair
- mil spec › letra de marathon - mil-spec
- the dead brothers › letra de diamond mind - the dead brothers