letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de feel it - captain e

Loading...

(intro)
holaaaoooh ahhh
mr hola … sheviola

(verse 1)
sheybi ijo lo fe joo (ahhh)
i say ara rara ra ko ma ro
as you see me so no be so
wetin i cook for pot them must know
oya baby rora gbese ohhh
ani baby ko se jeje ohhh
oya tele pele pele ohhh
ani baby rora gbese ohhh

(chorus)
she wine it !!! (see the boys dem they feel her ohhh)
me k!ll it !!! (see the girls them they feel me show)
she want it !!! (cos am ready to give her ohhh )
me scream it !!! ( the girl them they ginger ohhhh)
dem dey scream (oh oh oh oh holaaaoooh ahhh) (oh na na na eh)
dem dey feel (oh oh oh oh holaaaoooh ) oh oh la la la
me be scream (oh oh oh oh holaaaoooh)
holaaaoooh
(oh oh oh oh holaaaoooh ) haaaaa

(verse 2)
sheybi you want to dance
girl i’ll take you to france
i say sheviola got plans
girl you know that i’m the man oh
cos now they know i’m the baddest
they feeling me the way i give it
they feeling me the way i do it
she feeling me the way i ride it oh
baby gbese ohhh ( holaaaoooh )
baby jeje ooohhhh aaahhhh

(chorus)
she wine it !!! (see the boys dem they feel her ohhh)
me k!ll it !!! (see the girls them they feel me show)
she want it !!! (cos am ready to give her ohhh )
me scream it !!! ( the girl them they ginger ohhhh)
them they scream (oh oh oh oh holaaaoooh ahhh) (oh na na na eh)
them the feel (oh oh oh oh holaaaoooh ) oh oh la la la
me be scream (oh oh oh oh holaaaoooh)
holaaaoooh
(oh oh oh oh holaaaoooh ) haaaaa

(verse 3)
sheviola !!!
all the girls them want to bend over
as you can see me in my range rover
every where am all over (oh oh ahh)
shee ma lo jo
baby no be sooo
no they use me like roll on ohhh ahhh

(outro)
holaaaoooh ahhh
sheviola … mr hola
my name is annexooohh (dc)!!!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...