letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de no bad vibe - aviel kingz

Loading...

intro:
dem call me sound..
dem call me sound king

verse 1:
everyday man dey pray make we no fall
every night boys grind till our eyes fall
i no wan be the one for snap wey dey shout o’po o!
wen my guy dey do shopin shut down 4 dubaimall
that one no nice!
my guy!.. this life na go, come
tell anybody wey doubt d hustle make dem lock up
wan dey high on credit alert till we go jo go! (drunk)
las las sub waste on “insta xxxx” wey distract us

i be wrappin up n’ am counting up
n’ i’m stacking all these hunnits

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...