letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de oyi - 2baba

Loading...

[intro]
oh, alright yeah, hear word

[verse 1 – 2baba]
help me spread this message like globacom
make n-body come here dey come dey form
i know say no be everybody follow come
and no be every breast wey be silicon
ehen
make dem no come dey wash you
and make you do exactly what you wan do
make you no say i no tell you
make you no let devil come dey use you

[pre-chorus – 2baba]
but if i tell you say i love you
abeg abeg no go turn me to your mugu
that time, 30 billion no go do you
that time, edumoga no go see you
ehen
and if i start to dey stress you
let me know because i no want to vex you
bottom line, na only you wey know you
the same time you go do wetin wey favour you

[chorus – 2baba]
ah ah eh eh….oyi
alo ma yego ligbo
so make we do the thing jeje, or make we do the life show
eya eh eh…oyi
alo ma yo otukpo
so just be living your life and do the thing jeje, life show

[verse 2 – 2baba]
if body dey hot you, drink water
no come, come dey form like b-tter
because i know say you know say i know you
and no be every dressing go fit you (ehen!)
make you no make me mara eh
attentiveness for my matter eh
i no fit halla
i no fit shout
i no wan make, na me and you dem talk about

[pre-chorus – 2baba]
and if i tell you say i like you
abeg no let shakara come dey k!ll you
that time, 30 billion no go do you
that time, edumoga no go see you
ehen
and if i start to dey stress you
let me know because i no want to vex you
bottom line, na only you wey know you
the same time you go do wetin wey favour you

[chorus – 2baba]
ah ah eh eh….oyi
alo ma yego ligbo
so make we do the thing jeje, make we do the life show
eya eh eh…oyi
alo ma yo otukpo
so just be living your life and do the thing jeje, life show

ah ah eh eh….oyi
alo ma yego ligbo
so make we do the thing jeje, make we do the life show
eya eh eh…oyi
alo ma yo otukpo
so just be living your life and do the thing jeje, life show

[verse 3 – hi idibia]
make you dey check yourself
before you come dey do wetin go cast you o
cause i don try for your matter
make you b-tter, make you no dey do p-ss you
cause i go do my own and you go do your own
anything wey remain na bone we go bone
cause life is too short for debating
levels too pure for you, na wetin?

[chorus – hi idibia]
ah ah eh eh….oyi
alo ma yego ligbo
so make we do the thing jeje, make we do the life show
eya eh eh…oyi
alo ma yo otukpo
so just be living your life and do the thing jeje, life show

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...