letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de time difference - falz feat. sess

Loading...

bahd guys…
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
you say you dey for cl-ss baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa —–
—- hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon p-ssmark
ele itagon —- b-st-rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference

baby i love you but this time difference

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...